MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Sunday 6 March 2016

EWO! LINDA IKEJI DON JOIN DI 'NAKED YORSEF GIRLS CLUB' AS SHE RELEASE HALF-NAKED FOTO


Di 'show us Naked Pishor Asociation of Naija'(NPAN),don get new memba in di pesin of Linda Ikeji.
Di amebor tori king for naija,Linda Ikeji,reliz some fotos on top Instagram and she write say,na her foto witout make up be dis.

For di foto,she show us from her head down to her sholda and just manage to hide her bobi.
As a new memba,maybe wetin she go show us next time,go be her bobi and pant.
Wit di kain money wey she dey see,dem fit make her di chairlady of dis association bifor di year go end.
Goodluck Linda.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...