MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Monday 14 March 2016

CHECK OUT DI OYIBO PIPO WEY DEY STUDY YORUBA LANGUAGE FOR UNIVASITI FOR AMERICA


Nor be news again say some oyibo pipo dey spik Yoruba language for kontris like Cuba,Brazil and America.
Dem dey even tish yoruba language for some schools for yonda.
Akordin to one Temitope Omotayo wey share dis foto, he say dis pishor na white pipo wey dey stordi yoruba language for di Univasiti of Wisconsin,Madison,America.
Dis pipo get plan.
Nor soprise to see white man as Oba of Lagos tomorow.
Wen u don dey hear di language wetin remain?

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...