MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Sunday 13 March 2016

'WIND AM WELL' SINGA,IKECHUKWU DON YARN SAY,HIM DREAM NA TO DEY RAP LIKE PHYNO


Di kain money wey local rappas dey make now don pass be kiaful.
Dia money long pass third mainland bridge.
Infact,only one local rappa money fit buy cheese balls for all naija shidren and na dis one naim make forneh rappa Ikechukwu dey say make anybodi nor tinkam bicos street rappas ti take ova.
Ikechukwu say nor be say di local rapping strong pass di inglish rapping but bicos naim dey easy to undastand pass.
Di bobo say him nor mind to dey rap like Phyno bicos naim dey reign now and dis kain rap don open doors for plenti pipo.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...