Wen dem enta position,all of a sordin dia shidren go turn celibritis.
Weda dem worwor or fine,weda dem get strong face or not,weda dem rob make-up or sand,weda dem get kokonut head or not,amebor pipo go dey folow dem upandan.
Oya see yor vice presido Yemi Osinbajo pikin,Kiki Osinbajo.
How u siam?
Di babe try or not?
omo na money b beauty ooo...as far say d bae get money, she too go fine oooo
ReplyDelete