MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Tuesday 9 February 2016

ALHAJI ALIKO DANGOTE DON REDUCE CEMENT PRICE FROM N1,800 TO N1,300


Nor be di first time wey we dey hear dis kain tori of cement price crash be dis as e get one time wey di richest blackman for di world,Aliko Dangote reduce cement price to N1,000 some years ago.
To see di cement  buy for dat 1k dat time na World Cup.
Na dem don start anoda one again.
Di present cement price now na 1,800 or 1,800 plus.
Di tori wey enta now be say Dangote and him pipo say dem don reduce di price from 1,800 to 1,300.
Dem don start again.
We dey watch.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...