MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Sunday 14 February 2016

OGANIZERS OF 'USA SEVENS RUGBY WIKEND' FOR LAS VEGAS DON CHOOSE WIZKID AND SEAN PAUL TO PAFORM FOR DIA OGBONGE GAMES


Starboy Wizkid and Jamaica reggae and dancehall star,Sean Paul go paform for America for di 3 day Rugby tonament wey go appun from March 4 to March 6 for Las Vegas.
Dem call di game USA sevens and teams from 16 kontris go digam out togeda.

Oda pipo wey go paform for di game na,Walshy Fire,Fully Focus,Baby Drew,Simple Simon,Mix Master David and odas.
Eva since Wizkid gbedu,Ojuelegba,brake enta America,na so so beta beta tins dey appun toram.
I nor dey soprise wey big oga R.kelly fichor Wizkid for him album wey come out disemba last year.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...