MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Monday 8 February 2016

GOODLUCK JONATHAN NOMBA ONE FAN,GOVNOR FAYOSE,SAY NA MISTAKE PDP MAKE TO ALLOW UNCLE JONA CONTEST WIT BUHARI

Di only man wey yarn us say he fit die for forma presido,Goodluck Jonathan mata,govnor Ayo Fayose of Ekiti state don yarn say na sirios mistake PDP make to pickam to enta di election wit Buhari.
He say di only mistake wey PDP make be say dem no choose pesin from north if not dem for win di election.

Fayose say uncle Jona ova try for him piriod but if u kakulate am well,dem sopose allow Hausa pesin folow Buhari digam for di last election.
He say na dat strategi for make PDP clear di election.
Di Ekiti gofnor say even if evribodi stop to soport Goodluck Jonathan he nor mind he go stil kontiniu to soport Goodluck Jonathan no mata wetin appun.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...