MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Saturday 13 February 2016

SEE WETIN DON JAZZY REPLY ONE BABE WEY SHOW AM BREAST FOR TWITA(Fotos)


Despirados full evriwia for dis kontri.
All dis gehs,koret fine fine bois dey die to get dia love why dem dey die to get love of celibritis wey no send dem.
One craze babe just send Don Jazzy di pishor of her breast for twita and she kon clear Don Jazzy say she love am.
Don Jazzy reply her one time say make she turn up for Jesus.
Dat kain reply dey pain.
Animal girl!

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...