MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Tuesday 16 February 2016

Ol BOY DEM NOR DEY TELL PESIN,DIS LEKKI TOLL GATE PISHOR G O MAKE YOU TROWAY DUBAI,LONDON,PARIS,


To talk sometimes dey tire pesin.
Make u use yor own eyes take check out dis pichors of Lekki toll gate,oriental hotel and di water wey soround di area and judge for yorsef.
Nor be say one tin,one tin.
Forget say NEPA dey one side dey craze dia own.
Na di day wey light dey my frend rush snap all dis pichors just to send mesage giv pipo wey like to dey fil say notin dey appun for naija.
Ol boy live mata for Mathias and see Lagos for yorsef.


No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...