MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Friday 1 January 2016

2016 DON START WELL FOR HARRYSONG AS UAC FOODS DON SIGN AM AS FACE OF GALA

Hussling don pure for wafficana,Harrysong of five star miuzik as dem don make am 'face of gala' and brand ambassador.
My broda always dey yarn say na just one gud song u need to break enta di industri and na exactli wetin Reggae blues don do for Harrysong be dat.
How e won take beta pass like dis again?
Sias 2016 take start for dis bobos.
Harrysong,nor forget to share di gala,share di booze for area o!
Congrats abbey.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...