MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Saturday 16 January 2016

HOME VIDIO RUSH: IMAGINE DIS DON JAZZY NOLLYWOOD FILM

Dis Nollywood pipo nor go kill me.
Bifor u go say, 'sidon look' na dog name and 'e don appun' na noun,home vidio pipo go just show u dia jersey nomba.
Na akara and bread I dey go buy for junction wey I take see dis posta of one nollywood film wey dem call,'It's Don Jazzy again!
Fada of mumu role,Mr Ibu naim act as Don Jazzy.
I nor sabi watch film.
Abeg anybodi wey don watch dis film,make e put di stori for me.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...