MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Friday 8 January 2016

CHAI! PIPO DON DEY GO LEAVE TRASH FOR LAWMA TRUE TRUE AFTA OLAMIDE HEADIES YABIS

Olamide,di bad mouth fellow yarns during dis year Headies award,neva gree comot for intanet.
#LeaveTrashForLawma yabis to Don Jazzy don dey make LAWMA for Lagos get grey hair as pipo don alreadi dey live trash for unda Lawma signboard.
Lawma go pack dirty dem go tire,dem neva see anytin.
Lagos must be klin by fire by force.
Yawa dey.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...