MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Thursday 14 January 2016

R.I.P: CELION DION HUSBAND DON FINALLY KPAI.

Afta long battle wit cancer,Celine Dion hosband,Rene Angelili don die at di age of 73.
Celine Dion tell tori pipo say her hosband die dis morning for dia haus for Las Vegas.
E get one time wey Rene say he go like die for Celine Dion hands.
She kon reply her hosband say make he nor worry she go dey dia foram to die for her hands.
Dem get three shidren togeda.
Celine Dion say dem go let di world know di arrangement and wetin dey,konsigning her hosband death for di next few days.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...