MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Monday 11 January 2016

DELE MOMODU DON PLAY ENTA LINDA IKEJI HOUSE FOR BANANA ISLAND

Dis Linda Ikeji haus don turn to museum wey evribodi dey play enta go view.
Di latest pesin to go see tins for imsef na jonalist and ovation magazin owna,Dele Momodu.
I hope say Dele Momodu nor enta sikrit place for Linda haus?bicos na so Basketmouth use style enta her bedroom kon sidon for di bed like say him na bedmatician.
Well,make I shut up my mouth.
Join me make we look Dele and Linda pishor dem togeda.
Let's go dia.



No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...