MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Friday 15 January 2016

ENDTIME KARATA : SEE HOW DIS BIG IKEBE GIRL TAKE WELCOME HER BOYFRIEND COME HOME


Wetin dis world dey turn to?
Ehn!
Dem nor say make you nor get big yansh or dem nor say make you nor pepper di area wit wetin God give u.
Wetin God just want from all of us na make we dey use our church mind dey live life.
See as dis Ghana babe just dey yarn puan for Facebook as if say na only she get boyfrend.
She write and welcome her bobo on top Facebook.
She say all di bobo need to do now,na to eat,afta eating he go baff and afta baff dem go enta bedroom go finish work.
Why any norma human being go dey yarn di tins wey sopose to dey sikrit for poblik site like dis?
If na to borow brain,dis babe need to borrow.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...