MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Sunday 3 January 2016

BIG BOY: D'BANJ DRIVE GO VISIT TIMAYA WIT HIM LATEST PORSCHE

I tink say dem yarn say di guy don broke?
Di koko masta nor dey gree make dose kain yarns dey weigh am down as he stil dey ball like say tomorow nor dey.
Timaya even post about D'banj wey visitam wit een new fine machine.
Di machine na one red Porsche like dat.
Money gud o and e be like say D'banj nor dey allow pipo nonsense yarns dey disturbam.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...