MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Tuesday 12 January 2016

SHAMELESS: ABIA STATE GOVNOR OKEZIE IKPEAZU DASH OLD WOMAN JUST N1000

How much for titus fish for market wey go make a hole govnor of state dash pesin 1k?
Wetin N1,000 dey rish take buy dis days?
Na chin chin money for yahoo boys.
No beta pot of soup wey u go won cook wey go dey bilow 3k.
Can u imagine?
Abia govnor,Okezie Ikpeazu from inside car wind down and dash one old woman one tausand naira wit gladness.
Anyway appeal court don alreadi cancel di govnor and diclare APGA candidate Alex Otti as wina.
To me and many oda pipo,dat money nor rish to feed bingo.
I nor know how u see di mata sha.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...