MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Monday 4 January 2016

TB JOSHUA NA NOMBA 15 MOST POPULAR PASTOR FOR DI WORLD AKORDIN TO DI RANKER FOR AMERICA

Apostle Ayo Babalola
Di Synagogue,Church of All Nations,SCOAN founda,Prophet TB Joshua,don carry nomba 15 as di world most popular prophet akordin to di America website,ranker.com.
Out of di ova 250 million votes for di 79 prophets wey make di list,anoda naija pastor dey for nomba 36 and he name na Ayo Babalola di founda of Christ Apostolic Church (CAC).
Babalola wey die for 1959,naim make Aladura popular for Nigeria dat year.
Anoda victory for naija for di world map.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...