MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Friday 15 January 2016

BABES,NA TRUE SAY NO BOY FRIEND,NO PROBLEM?


I nor know di one wey I go biliv.
Bob Marley say, 'No woman,No cry'.
Some gehs say, 'No boy friend,No problem'.
Abeg my pipo,wich one koret?

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...