MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Friday 1 January 2016

CHECK OUT DI FAMILY PICTURE WEY WIZKID SAY HIM DEY JEALOUS

Wizzy put dis pishor on top twita and he say him dey jealous dis family.
Dis na di family of nollywood actor Yemi Solade.
You nor need anybodi to yarn u say dis family fit die for di gunners mata.
Dis one wey he dey jealous dem so,nor be say wen he don get een own family and een shidren wowo,he go kon go kill imsef  o.
We nor want dat one o.
God nor create evribodi di same,so Wizkid chilax.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...