MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Friday 8 January 2016

FOOTBALLER KALU UCHE,STEP ENTA VILLA WITH HIM WIFE STEPHENIE GO COLLECT CHIEFTAINCY TITLE

Super Eagles playa,Kalu Uche don live football wey dem know am for,come home kon take chieftaincy title.
Many kontris lig dey holiday and di guy just tink of wetin him go use een free time do.
Kalu Uche and him biutifu wife play enta Abia togeda go colect di chieftaincy title.
I hope say if Super Eagles coach,Sunday Oliseh stil rememba to invite tam,make e nor forget to add chief for front of he name.
I stil dey wait wen Messi go anounce say he dey go take chieftaincy title for Argentina.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...