MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Sunday 17 January 2016

SEE DI BIUTIFUL TWINS WEY AMERICA RAPPER 'FUTURE' DEY KPANSH


Na wa o,
Wetin many pipo go call abomination for Africa,dose Yankee pipo no send anybodi mesage not to talk of to call am abomination.
Tori don land for our table say,dansa and singa Ciara baby dadi,Future,dey kpiansh two biurifu twin sistas for yonda.

Can u imagine?
Akordin to di tori,Future jam one of dem for club and he kon ask di oda one weda she go like to join dem for some omiomioristic joliment.
Dat one sef nor just argue as she kukuma agree one time.
Na dia way for yonda.
Nobodi send anybodi papa mesage.
Since dat time, Future and dis two biutifu malawis dey see diasef steadi.
Dis twins na two of di hottest models for Instagram.
Tins dey appun sha.
Dis Future guy na baddest.
See more of dia hot fotos for bottom hia:




No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...