MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Thursday 7 January 2016

HARDWORK GET REWARD: SEE TIMAYA SOME YEARS AGO WEN HE GO FOR SINGING COMPETITION


Biliv yor dream.
Nor let anybodi kill am for you.
Timaya like Asa,Praiz,Omawumi and plenti odas wey go for singing competition wen dem stil yong,dem stil kontiniu di strogle until dem bicom somebodi for di game.
Di Egberipapa 1 of Bayelsa share dis foto for Instagram of wen he stil dey yong and go try een luck for talent show compitishon.
He even give som advice say make u always see yorsef as di strongest,di greatest,get faith in God and biliv in yorsef.
Today,hardwork don pay for dis Bayelsa boy.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...