MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Tuesday 12 January 2016

GT DA GUITARMAN CARRY HIM GIRLFRIEND GO PROPOSE TORAM FOR DI SAME PLACE WIA HE FOR TOAST DI BABE

Nowadays evrybodi dey tink of how dem go make dia proposal to dia woman dey nice and Gt da guitarboy nor won carry last for di mata.
Di forma Storm Records guitar playa and singa carry een babe,Annie go di same position wia he for toastam but dis time around,he carry go dia go tell her say he won marry her.
Di bobo bin trill us wit beta jamming dat year but nowadays binu boys like Kiss Daniel,Wizzy,Korede and many odas don occupy di space.
At list dis proposa style nor bad for tori pipo and e come from Gt da guitarman.
We stil dey wait wen anoda beta jam go come from dis bobo.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...