MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Sunday 17 January 2016

PREGNANCY RUMORS AS BEYONCÉ BELLE DON DEY SHOOT OUT AGAIN

Six cups of water fit make yor belle big welwell or seven sef.
But I nor fit confam rite now weda singa Beyoncé drink water by hersef or her hosband Jay Z givam holy water drink.
But di rumors wey dey waka pass my backyard wit evidence to show foram,show say Beyoncé dey pregnant.
For her first dota,Ivy blue betday,e dey clear say she dey pregnant wit dis foto wey leak.
Pipo xpectam to confamam wit her own mouth for di super bowl show for Yankee but she nor yarn.
See more confamento pishors for bottom hia:


No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...