MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Sunday 3 January 2016

NO MORE WAR: DON JAZZY AND OLAMIDE DON FINALLY SETTLE

Di fight wey ordinari award cause bitwin Don Jazzy and Olamide,don finalli end.
Tank God say part 2 nor enta di mata for di Headies awards kpalava.
Two of dem take foto of settlement and dem shiaram on top instagram.
But wait o,wetin make Olamide nor laff for dis foto at all?
Dem forsam enta di pishor?
Inshot,make i nor talk,dem don settle.
Make i blame di camera man.


"We are very Sorry for the wahala make una no vex oh. It is our responsibility to lead but then again we are only human and we all make mistakes! #WeAreSorryHeadies #WeAreSorryFans #PeaceAndUnity"

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...