MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Monday 11 January 2016

BLOOD OF GOD!!! SEE DI BUS WEY SAMA SALT FOR THIRD MAINLAND BRIDGE

Dis bus dey hustle jejeje bifor dis bad tin kon appun toram for third mainland bridge for Lagos.
Veri veri bad but tank God di bus nor soma salt enta water.
Di bus start to sama salt wen one of di tire bust.
Na God dey save pesin nor be man.
As at wen dis tori enta,nobodi lost een life for di asident.


No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...