MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Sunday 17 January 2016

LOVE JESUS NOT MY GIRL,ICE PRINCE DON REPLY PIPO WEY WON WANT MAKE HIM AND HE BABE BREAK UP

Nor be news again say somebodi enta Instagram yestaday and lick sonkain sikrit about Ice Prince babe,Maima.
Afta wetin appun,pipo fil say di worst go appun.
But instead of di rapper to vex,he don fireback at dat pesin wey won put sansand for him and he geh frend garri say make he go church and love God.
Ice Prince also tell di pesin on top twita make he 'Love Jesus,Not him girl'.
Na wa.
Drama drama.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...