MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Wednesday 13 January 2016

VICTORIA KIMANI DON YARN SAY BICOS SHE DEY DRESS SEXY NOR MAKE HER RUNS BABE

Kenya babe and chokolate citi miuzishan Victoria Kimani,don yarn say ashawo work nor be by dressing,na by action.
She say for her,she fit dress to kill for stage as she dey sing but dat one nor make her ashawo.
Victoria yarn all dis one on top Instagram.
She say time don rish wen pipo sopose dey respet female entatainas,presentas,actors,models,bizness women,singas,stylist,djs,etc.
She say di kain eye wey pipo take dey look women nor gud at all espeshali if u kon bi dat kain babe wey get style.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...