MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Tuesday 12 January 2016

PHOTO OF HOW DANGOTE TAKE SETTLE DON JAZZY AND OLAMIDE FIGHT


Some pipo bin argue ram wen rumors come say na Dangote settle di wahala wey di Headies awards bin cause bitwin Don Jazzy and Olamide sake of say Reekado Banks win award wey Olamide fil say na Lil Kesh sopose win.
Days afta di kwanta,Alhaji Dangote call two of dem go him haus and settle di gbege.
I hia say he even give dem garri drink sef.
I hope say dis pishor go finalli settle di mata of who make dem shake demsef.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...