MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Wednesday 13 January 2016

CHECK OUT DIS BICYCLE WEY DIS BOBO USE FIREWOOD DO


Ol boy,
Liv mata for mathias.
Nor be to dey sharp mouth anyhow for live tv,evribodi fit do dawon.
But nor be evribodi fit do wetin dis guy do wit een talent.
See as pesin use firewood constrot bicycle.
Di bobo finish work.
Make I look weda I fit gada money senam enta Japan or China make he go join dem for yonda dey produce motor.
Or make I just kukuma write check for di guy sef.
Di bobo nid enkorragement.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...