MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Friday 8 January 2016

SEE WETIN OVERLOAD DEY CAUSE FOR LAGOS


See as dis pick up van break into two bicos of overload.
Na for Karim street for victoria island,Lagos dem sight di ride.
E be like say di van don alreadi work di money wey dem take buyam complit bifor e brake into two.
Igbese.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...