MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Saturday 9 January 2016

NIKKI MINAJ AND ADEKUNLE GOLD STRIKE POSE


Bad mouth pipo don dey yarn alreadi say di pishor nor be fotoshop so?
Na wa o.
Nikki Minaj don turn Jesus wey dem nor fit folow snap pishor?
Some even dey ask say wen Adekunle Gold take go Bet Awards and we nor hia about am?
Even Olamide wey be im boss nor gree go abi he go toilet wen dem dey snap?
Nor worry yorsef.
Dis na Adekunle Gold and Nikki Minaj for inside dis pishor.
But wait o,e just be like say na wall gecko dem dey look for kona.
Dia straight face make me dey bow.
Shuu! Na by force?

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...