MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Wednesday 20 January 2016

DI RICHEST MAN FOR DI WORLD DON LAND FOR KADUNA

Bill Gates,di richest human being for di world don enta naija kon run sonkain shows.
As he enta,na straight Dangote carry am go Kaduna go sign Memorandum of Understanding,MOU wit Dangote Foundation on Routine Immunization.
Kaduna state govnor Nasir El Rufai and Sokoto state govnor,Aminu Tambuwal and some oda govment official,na dem resiv Bill Gates wey be di owna of Microsoft.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...