MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Sunday 17 January 2016

CHOi! CHECK OUT DI STRONG SELFIE WEY ALAAFIN OF OYO WIVES SNAP

Hmmm,
Just bicos say pesin na King,see di kain biutifu women wey only am cramp to imsef.
Five wifes for just one man,chai!
Maybe some nor come dis groove,dem fit pass five sef.
Alaafin of Oyo,dis women u are cramping for only yorsef,diaries God o.
Abeg I won be king too,I nor fit shout.
Di Alaafin of Oyo,Oba Lamidi Adeyemi, celibrate 45 years wey een don be king and he wifes take dis  hapi-mood selfie for di groove.
Oyo state Govnor, Abiola Ajimobi,join atend di groove and he folow Oba dey laff ova somtin for di sekond pishor.


No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...