MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Tuesday 5 January 2016

SOUTH AFRICA PRESIDENT DON BEG BLACK WOMEN MAKE DEM STOP TO USE RELAXA FOR DIA HAIR

South Africa presido,Jacob Zuma don beg Africa women make dem stop to use hair relaxa and live dia nachora hair like dat.

Many women nor go won hia dis kain preaching from di sauti presido as dem go look am say to live yor natural hair na dirty habit but pesin like intanashona actress Lupita Nyong'o go dey happy bicos she love her natural hair die.
He say make dem forget about dis chemical wey dem dey call relaxa.
Dis man must don see somtin for nachora hair wey make am dey yarn like dis.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...