MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Saturday 2 January 2016

SEE DI CAR WEY CAUSE HEAVY GBEGE BITWIN OLAMIDE AND DON JAZZY FOR DI HEADIES AWARDS DIS MORNING

Nor be news again say Olamide para for di organizas of di Headies awards as him boy Lil Kesh nor win di next rated artiste wey also be best new artiste.
Di news now be say na wetin go appun for di next few days?
Round two go stil come for dis quarel bitwin Don Jazzy and Olamide?
I nor dey like make pipo dey fight so dem beta settle diasef quikquik.
Dat award dey come wit a brand new car and di car pishor naim u dey see for hia so.
Oda miuzishans wey don win dis award bifor too na last year wina Pato Ranking,Sean Tizzle,Wande Coal just to menshon three.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...