MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Sunday 17 January 2016

CHECK OUT 9ICE AND HIM NEW FAMILY FOR DIS FOTOS

Today na di Alapomeji singa,9ice birthday and di bobo share dis lovli famili pichors.
If u rememba,9ice don brake up wit een first wife,Tony Payne and dat marriage produce one pikin for dem.
Dis new shenkez wey 9ice pose wit for hia so,I dey stil try to rememba her name but one tin wey I know for sure be say,dem neva marry xcept say dem do sikrit marriage wey we no know about.
But dat smallie posing for dat first pishor nor be here o.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...