MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Sunday 10 January 2016

EKITI STATE GOVERNOR,FAYOSE,DON BUY SMALL PRIVATE JET OF $27MILLION FOR HIM SONS AKORDIN TO TRACE MAGAZINE

If dis tori wey just rish our backyard na true,naim be say we nor go eva get beta lidas for dis kontri.
Rumors wey we dey hear be say di Ekiti state Govnor Ayo Fayose don arrange one small private jet for him boys pikin make dem take dey see front akordin to trace magazine.
Akordin to di report,di jet cost Fayose N5.5 billion.
One memba of Fayose govment yarn say di Govnor arrange am for dem bicos no beta airport for Ekiti.
I go siddon fence dey watch how dis mata go end.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...