MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Monday 21 December 2015

BIG DISGRACE AS PASSANGERS USE LADDER DEY CLIMB PLANE FOR BAUCHI

Aero contractors airlines fall Naija hand as na ladder naim dia pasengers take come down from dia plane for Bauchi.
As dis disgrace appun,trust tori pipo.
Na once tori pipo spread di news enta evriwia sotay di minista for  aeroplane mata,senator Hadi Sirika,don say make dem investigate di mata wit imidiate ifect.
Na naija dey always carry fest for all dis kain nonsense tins.
If dem widraw aero contractors license,I nor go soprise.
Na pure robish.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...