MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Thursday 24 December 2015

FORGET MATA! CROATIA WOMAN PRESIDENT DEY SEXY PASS MISS WORLD

Kolinda Grabar-Kitarović,di first woman president of Croatia,fine pass mamiwater.
Notin anybodi go tell me wey I go hia.
Shuo!see pesin.
47 years old woman naim be like unda 22 so?

Front and back she getam,figures she getam,fine face she getam,wondafu smile nko,she getam.
In short,evritin dey witam.
Somtin dey tell me say,e be like say na dis her fine bodi make Croatia pipo carry all dia votes for election day take stone am.
I hope say Croatia pipo neva enta one chance o.
My next holiday,I get to visit Croatia to go say "hi" to dis woman.
Abeg who know wia dia embassy dey for naija?

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...