MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Tuesday 8 December 2015

MY GUY,NOTIN DEY DIS LIFE! SEE DI LAST FOTOS WEY DEM TAKE REGGAE KING,BOB MARLEY BIFOR HE KPAi

Dis pishor wey u dey see,na di last foto wey di Reggae King,Bob Marley take bifor he kpai for May 11,1981.
Dem take am di foto for 1981 for Pennsylvania wen Josef Issels dey tritam for cancer.
Marley weight kon drop cone 77pounds afta cancer tritment for good 8 months without breaktru.
As dem dey tritam for Germany without any success,Marley later gree make dem take kam back to Jamaica make he kuku die for dia.
Unluckily,Bob Nesta Marley nor reash Jamaica bifor he kpai for road as dem stop ova for Miami,dem carry am go Cedars of  Lebanon hospita(now univasiti of miami hospita) and na dia he for kpai at exactli 11.35AM on May 11,1981.
He die for 36 years.
Kontiniu to rest in peace King.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...