MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Friday 18 December 2015

Lol..M.I ABAGA POSE WIT DI "TALLEST MAN"

Di Africa rappa nomba one singa,M.I,don pose wit di creative direktor of owlmedia,Omotoyosi Amuludun.
Dis boy short sha!
E be like say na dis kain shortness dem dey call dwarf o.
Una own too mosh bifor una go start to call am dwarf, M.I don alreadi nickname imsef,"di short black boy".

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...