MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Tuesday 22 December 2015

WANDE COAL NA Di NEW RASTAFARIAN FOR TOWN

Wande Coal na di newest memba of di dada asosiashon of naija.
He post di pishor of een new hairstyle for Instagram.
Di black diamond di bobo nickname,don decide to grow dada too.
Tho di dada stil dey grow new.
Many miuzishan don grow dada too but wen dem see strong tin,nobodi tell dem make dem shovel ram down.
Make we see how long Wande Coal go carry dis dada.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...