MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Friday 18 December 2015

FANS DON ATTACK KCEE LIMPOPO AS E WEAR SUIT AND TEAR TEAR JEANS

All dis stars na dem dey use dia hand find Africa pipo trouble.
You know say dem born dem wit bad mouth,u go dey find dia mouth.
Kcee Limpopo put one pishor for Instagram wia him for wear suit but di tin be say bad mouth mix Gud mouth pipo get somtin to yarnam bicos of di tia tia jeans wey he wear unda.
Abi na dis one he wan wear go Trey Songs show?
Ok o,make we dey watch.
Read di praise and attack for bottom hia:

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...