MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Tuesday 8 December 2015

OYOYO! SEE DI FINE TWINS OF SINGA AND FOTOGRAFA,T.Y BELLO

Di land is green singa,Ty Bello don post fine pichors of her twin shidren.
E nor dey tey o.
Octoba to octoba,just now just now,dem don pass one year.
Christopher and Christian fine no be small.
Hapi shidren.
Hapi morning to all of una.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...