MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Friday 4 December 2015

SEE KASALA!!! HAUSA PIPO DON DEY PACK LIKE SARDINE GO BACK TO NORTH AFTA BIAFRA RIOT FOR ONITSHA

Since di indigenous pipo of Biafra(IPOB),start dia protest against one naija,nor be small tin don appun and nor be small pipo don kpai for di mata.
Ova 12 pipo naim don die on Tuesday wen gofment police,sojas,navy and protestas clash sake of say dem block Onitsha bridge make nobodi enta and make no car enta di town until dem reliz dia oga,Nnamdi Kanu.
Afta dat fight,di protestas even burn down one mosque for Onitsha and now many Hausa pipo don dey run comot go north.
See more pichors of Hausa pipo as dem dey travel live Onitsha and Asaba for bottom hia:



No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...