MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Friday 25 December 2015

FINALLY,TIWA SAVAGE DON SHOW HER PIKIN FACE

If nor be di kain job wey pesin dey do,wetin konsign me weda she and her hosband hide dia pikin face til 3019.
Make e nor be like say I nor let una know wetin dey pipeline,naim make I dey putam hia.
Since Tee Billz and Tiwa born dis pikin for July,naim dem dey hide een face.
Today krismas day naim dem use dia shorsh mind show pipo di boy face.
E be like say dem don tire to hide im face.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...