MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Sunday 20 December 2015

DIS YEMI ALADE SHA! WETIN! SHUO! U WON KILL PIPO?

Dis Yemi Alade na African goddess propa.
Dat time wey me and dis girl dey di same class wey she dey die for me,I dey tell her CAPITAL "NO"
Now na me dey find her wit torch and candle,like say she be Johnny.
God dey sha.
See as di Malawi fine.
Di babe enta pass mamiwater.
She fine die!
Abeg,anybodi wey siam,make dem tell her say I won die for di mata.
Oh baby,yor style enta.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...