MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Tuesday 22 December 2015

DAVIDO FOR INSIDE SUIT NOR BAD AT ALL FOR DIS PISHOR WEY HE ENTA WIT J.J OKOCHA

Davido for inside suit nor bad at all but di bobo sef dey claim say na him agent force am to wear ram.
E be like say Davido nor listen to imsef as e dey yarn on top Instagram.
How pesin go force u dress well?
All dose Davido oda dressing nor bad since na for di entatayment bizness but sometimes e gud make u dress like dis too.
Oya,more suit to yor life David.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...